Nollywood action star, Prince Eke is definitely Nigeria's action movie hero... He has been featuring in so many action movies lately..Kudos to our Jack Bauer .....
a.k.a EDWIN CHINEDU AZUBUKO said... . Lmaooo... Jack bauer wetin, Eme no make egg start dey carry bone nw o... Nobi only jack bauer na john bull.... . . ***CURRENTLY IN JUPITER***
Dis guy too dey like show him self. Nonsense man. Na to carry guns pose snap pictures u sabi. Good films u no act. Cow head. Dey pose wit those guns until wen area boys go nok 4 ur door...na den u go no say na person wey carry shit fly dey follow. Dey show urself cow head.
Am thinking abi dis guy na thief? Na act him dey act abi he dey carry arms?
ReplyDeleteHe's cute though
Deletea.k.a EDWIN CHINEDU AZUBUKO said...
ReplyDelete.
Lmaooo... Jack bauer wetin, Eme no make egg start dey carry bone nw o... Nobi only jack bauer na john bull....
.
.
***CURRENTLY IN JUPITER***
Our Jack Bauer that doesn't even know how to shoot common bajinatu (hunter gun)
ReplyDeleteIs he married in this movies with the obvious wedding ring on his finger?cos nollysheit can so make silly mistakes.
ReplyDeleteJack sparrow
ReplyDeleteFor em mind
DeleteHmm Jack is here again
ReplyDeleteLooking fresh tho...lol
this guy should go help his mum for her political ambition and stop all these children plays
ReplyDelete*CUTEMICKY *
Cute guy,GOD pls give me my heart desires IJN
ReplyDeleteLol
ReplyDeleteEmeh, You can hype for Afrıca.. IT İŞ WELL
ReplyDeletedis jobless fool go & help urself.
DeleteAs if I care
ReplyDeletethis guy should slow down biko...Emeh,you done high him finish...
ReplyDelete#GodblessNigeria
He is a good actor
ReplyDeletehs so fresh o coutesy muma gee
ReplyDeleteDis guy too dey like show him self. Nonsense man. Na to carry guns pose snap pictures u sabi. Good films u no act. Cow head. Dey pose wit those guns until wen area boys go nok 4 ur door...na den u go no say na person wey carry shit fly dey follow. Dey show urself cow head.
ReplyDeleteNigeria needs him to support in d fight against boko boys
ReplyDeletewetin dey worry dis okoro feeling funky?
ReplyDeleteSee this animal... This emeh doesn't know wat they call gangster.
ReplyDeleteGangsta?
ReplyDelete