Its good to be a star oh! Even ordinary food becomes special.She shared this with the caption "Having me some #abacha #africansalad #nnewi #mysnailBIG"
its really good to be a star oh, because if I was the one that posted this on insta or twitter people would insult me and now i know this picture would trend on all blogs. www.trendyrammy.com
The way Genny has clicked with little chinny onweamagbu wey she senior by far still baffles me. Person wey no know chinny go think say she and genny na age mate. Now she dey nnewi for chinny's house, the next minute all of them go jand to newyork.even when genny signed her contract with range rover, chinny was there live and direct. Chinny(MUD CEO) I dey saluate na your money dey talk.
Hahaha Chinny abi Mud why you dey advertise yourself like dis?You for beg Genny to do am for you abi d one she dey do for instagram no do you? You even put full name, company and address. Na kidnappers go arrange una and that Abacha for Nnewi
its really good to be a star oh, because if I was the one that posted this on insta or twitter people would insult me and now i know this picture would trend on all blogs. www.trendyrammy.com
ReplyDeleteThe way Genny has clicked with little chinny onweamagbu wey she senior by far still baffles me. Person wey no know chinny go think say she and genny na age mate. Now she dey nnewi for chinny's house, the next minute all of them go jand to newyork.even when genny signed her contract with range rover, chinny was there live and direct. Chinny(MUD CEO) I dey saluate na your money dey talk.
ReplyDeleteChinny i know say na you post this make we know say u and genny dey roll.Mumu
Deletelol
DeleteHahaha Chinny abi Mud why you dey advertise yourself like dis?You for beg Genny to do am for you abi d one she dey do for instagram no do you? You even put full name, company and address. Na kidnappers go arrange una and that Abacha for Nnewi
DeleteTufia
ReplyDeletecant stop laughing.lwkmd
Deletewww.trendyrammy.com
can someone explain to me why i clicked on this post?????
ReplyDeleteBecause you are a dumb cow with fish brain and someone tell me why Genevieve is bleaching? See her dark knuckles.Answer me bf i shoot myself
Deleteyou are definatly the Dumb one here,@pweety.i have taken note of you...said the dude from Banana Island
Deleteand replied the agboro from ajegunle
DeleteI am tired of pwetty,she is a dark person,she bond 2 hv it
ReplyDeleteok
ReplyDeleteHer snail is "BIG".....Whao! I like girls with BIG SNAIL, I like to eat "big snail"....😜
ReplyDeletespits on your face
DeleteKini big deal ???
ReplyDeleteChai long throat have kii me! I have been yearning for dis meal since last week # pregnancy cravings# genny enjoy biko!
ReplyDelete