John Legend and Wife Chrissy Teigen loved up at the Super Bowl(Photos) | This Is Miss Petite Nigeria Blog

Monday, 2 February 2015

John Legend and Wife Chrissy Teigen loved up at the Super Bowl(Photos)

 Unlike their counterparts Kim and Kanye, John Legend and Chrissy Teigen were all loved up and playful at the Super Bowl on Sunday..They are gradually becoming a power couple too
See more pics below



17 comments:

  1. Replies
    1. They really loved up. Kanye seems not to tell why he has not been wearing smiles

      Delete
  2. I love dem. They look good together!

    ReplyDelete
  3. BLOG ANALYSER: This display of affection is becoming too much. Love is a good thing though

    ReplyDelete
  4. My Monday crush all the way...love birds

    ReplyDelete
  5. Fuck just dey hungry me anyhow these days o. & wen I see this kind couple...I feel like say na my landlord daughter wey I dey play like dis wit. The girl body fresh ehn...n her bobi na die. Come see her well rounded waist n bumbum...choi. n she dey like come my flat for evening after I com bck frm work come sell her food supplements (Forever Living products) on revealing cloths. The oda day na her laps i just dey look o till she blab finish come tell me to consider her drugs. The temptation too much o...
    I no wan make I ask her & she go come fall my hand. Respect no go dey b dat nw. Atleast now i fit tell her to go get me somthing in my car n she go just rush down bring am come. That 1 na respect...as the senior bros wey i be. But I just dey craze for this babe. She fine for face die...set for shape wella. Her voice nko? Tiwa no get voice where she dey. N she too dey very intelligent. As a banker i knw she is..cos she no dey think wen i ask her arithmetic questions. Omo see me dey love this pikin o.Chai...make una advice abeg. No b only fuck nw dey hungry me...I think I don dey fall in love o.

    ReplyDelete
  6. N she b 20yrs in unilag. na my problem b dat...As me na 33yrs. I dey consider hw possible 2 marry one u too senior like dis. I no just knw. Kai...God help me.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Over to the witches and wizards on this blog.

      Delete
    2. Are u sure,it is not infactuation

      Delete
  7. a.k.a EDWIN CHINEDU AZUBUKO said...
    .
    The wife too skinny shah....
    .
    .
    ***CURRENTLY IN JUPITER***

    ReplyDelete
  8. This comment has been removed by the author.

    ReplyDelete
  9. eat something Chrissy! but they are one adorable couple sha

    ReplyDelete
  10. Her head looking bigger than her laps

    ReplyDelete



For Inquiries/Tipoff emepretty@gmail.com - Call 08095369321