Ini Edo shows off her amazing legs | This Is Miss Petite Nigeria Blog

Friday 25 July 2014

Ini Edo shows off her amazing legs

 Wow! Who knew she had such hot legs.Powerful photo.

19 comments:

  1. Hot indeed! Chicken legs

    ReplyDelete
  2. Photoshop why is she skinny

    ReplyDelete
  3. cute long legs but the posing aint ok jor...

    ReplyDelete
  4. @truth u just knack the nail for head na really tooth pick leg this gal get she marry since 5 years ago yet she never born pikin una c am young gals way dey snatch another person husband wat u sow u reap she snatched anoda woman husband yet she no fit born instead of of am to hide her sef she dey flaunt herself oshi husband wait till ur edo inlaws descend on u

    ReplyDelete
  5. Agadi nwaanyi babe.
    *Ada eji ejemba *

    ReplyDelete
  6. Na wetin dey happen for this side o o o o o o o o o o o o !
    Chei!!!!!!!'!!!!!!!
    My people,I GREET UNA O O O!
    with this type of AK 47 gun mouths we get,I don't think any Nigeria human?especially Emeh's blog visitor go enter hell fire for last day.MBAUN ! IS NOT & CANNOT BE POSSIBLE !
    Crazy head go clear for satan brain make him come turn born again being dey praise & worship God name even do fasting & prayer because if satan try open hell gate for Emeh's fan & other blog visitors,hmmmmmmmmmm,una no go finish Satan & him disciples with una mouth till Satan go commit suicide leave hell for una !!!!!

    ReplyDelete
  7. Beautiful nature ! *dbackground*

    ReplyDelete
  8. vanity beauty..no legacy 2leave#child.abi dt godswil akpabio gist of colectn wombs for powers na truth?ini slept wt hm 4 1mil&kai car.den she ws upcumn star.hmmm i also smel rat*smh*her hubby ex wife@ruth okoro hd no child same wt ini 4 yrs nw.sems na d man de@fault jor*sipn my wine cros leg*

    ReplyDelete



For Inquiries/Tipoff emepretty@gmail.com - Call 08095369321