Hahahahahahhahahaaaaaaa...na wa oooo.love wantintin...ja ne maa.. abeg make una free person make d garium wey we smoke ds morning settle for belle. Una don forget d ugandan musician story? As d guy reach dat side, sharpadly naim e disconnect go hook up wt im main chick. Abeg my bro anyhow wey u fit arrange ur hustling...carry go. All join
Fake marriage to get green card or shortest way to Europe.These oyibo women are so clueless. Any Nigerian interested in a woman more than 15 years his senior is after her money or is gay
All I see is green card.my Igbo brothers won't kill me..lol
ReplyDeleteWho told you the guy is igbo?
DeleteEmeh love wetin? Anything for visa! btw dat man looks 60!
ReplyDeleteI tell you. He definitely aint 29!
DeleteIma dear u get eyes in fact he looks 65 jor
DeleteLmao.how cute..!!
ReplyDeleteHmmm!he will se wt he is lookn fr ooo
ReplyDeleteGBAM
DeleteHahahahahahhahahaaaaaaa...na wa oooo.love wantintin...ja ne maa.. abeg make una free person make d garium wey we smoke ds morning settle for belle. Una don forget d ugandan musician story? As d guy reach dat side, sharpadly naim e disconnect go hook up wt im main chick. Abeg my bro anyhow wey u fit arrange ur hustling...carry go. All join
ReplyDelete@babe2mama
Emeh,i know you are laughing o
ReplyDeleteFake marriage to get green card or shortest way to Europe.These oyibo women are so clueless. Any Nigerian interested in a woman more than 15 years his senior is after her money or is gay
ReplyDeleteEmeh mean, lmao funny you!
ReplyDeleteNa edede/kpali.. Ghana say bros na pepes oo!!!
Damn, difference too much 4 dis 1!