Karen Igho flaunts sexy figure in backless dress | This Is Miss Petite Nigeria Blog

Tuesday 29 September 2015

Karen Igho flaunts sexy figure in backless dress

The mother of one looks stunning in new photos she shared.Her body is banging! Another below



11 comments:

  1. See her face like goat wey rub black up powder.. IT IS WELL

    ReplyDelete
  2. Choiii see urglllyyyyy, abeg she no try joor...... See face like ojuju okija

    ReplyDelete
  3. Some animals dey dis here sha! Idiots with PHD in stupidity. Wetin she do una? FOOLS! Sliming dicks and cheap bitches wen Neva cross the shores of dis blog or naija go dey open their infested mouth dey curse person. Wen den say comment dem no tell una to be barbaric. She be human being o! Shuoooooo! Una no dey fear God? Low lives! Niccompos in d highest order. Beast of no calibres.

    ReplyDelete
  4. See d one wen call here self CARAMEL TESSY...u and Karen which person face resemble okirja? Ur face wen look like Wetin dem wan take appease d gods of ur village... U dey there dey f**k area boys Karen dey abroad don marry. U don marry? U don born? U dey there dey curse person. I look ur picture o! Na all of u dey there abi u remain some for house? Dem say make meat stand up kpomo too wan stand mchhheeeeweee

    ReplyDelete



For Inquiries/Tipoff emepretty@gmail.com - Call 08095369321