Hilarious Video-Bovi Hits on Kim K/ Cossy Ojiakor | This Is Miss Petite Nigeria Blog

Thursday 18 April 2013

Hilarious Video-Bovi Hits on Kim K/ Cossy Ojiakor

           
Lol for those who weren't at the Bovi Man on Fire show last month,this is just one of the several hilarious jokes the star Comedian churned out...So funny...Just watch or DOWNLOAD TO MOBILE

22 comments:

  1. Omg hahahah Bovi no well .Is that my love banky W with another chick?

    ReplyDelete
  2. I cant laugh now because my oga at the top will fire me.I will enter inside bathroom and laugh later

    ReplyDelete
  3. Who dey laugh like rat there ahahahaha cossy don naked tire Darey no see am.Bovi you sabi comedy

    ReplyDelete
    Replies
    1. lmao na that ratmouth shaydee.Just dey laugh person no fit hear joke wella

      Delete
  4. Sensational comedy.Nice one Bovi

    ReplyDelete
  5. Rotfl ,i laugh my belle pain me

    ReplyDelete
  6. Bovi you no go kill person. Trending news,gist and gossip here at www.gistyinka.com

    ReplyDelete
  7. Now i dont feel so bad for missing this show. I don laugh pass 5k now hehehehe

    ReplyDelete
  8. Lol Now this is truthful comedy ,he make sense die

    ReplyDelete
  9. Choi see as e take enter cossy..20k plus 2k for cab hahahahahahahahaha Bovi you bad gan

    ReplyDelete
    Replies
    1. Loool make she no catch am sha

      Delete
  10. The audio is poor but the jokes are hilarious.If Dare get 75 million to give Kim K,why hin dey do show?That part killed me.Man on fire too Gbaski

    ReplyDelete
  11. I love Bovi #nohomo# the guy no dey dissapoint

    ReplyDelete
  12. Lmao i don die with laff

    ReplyDelete
  13. Lol Bovi abeg no kill person with laf

    ReplyDelete
  14. I still dey laugh like say me no attend the show.Bovi na boss,tuale

    ReplyDelete
  15. Bovi I love you pass my husband

    ReplyDelete
  16. Unhappy wife dey eye another person husband

    ReplyDelete
  17. Lmaoooooooo nice one

    ReplyDelete
  18. Bovi eyaf kee me, d end was just hilarious! Kai!

    ReplyDelete



For Inquiries/Tipoff emepretty@gmail.com - Call 08095369321