According to the Diamond, the ladies she shared their photos on her page almost dragged her to the native doctor’s house but she refused.
See what she wrote;
“U haven’t seen anything must I join in ur jazz business of trapping men using ur womb for rituals u girls are not ashamed dragging me to go with u to a native doctor’s house no b by force to do jazz live ur life”She continued saying;
“Abeg @goya success no go use jazz kill dis boy,d jazz wey u don use too much free am make e go find better girl for himself no b girl wey dey do jazz,Na crime say d guy b dey find relationship”
Hmmmmmm
ReplyDelete