This lady get daughter ooo but she no dey show her picture I wonder y.abi she dey hide am.omo sexy, omawumi. Waje dem all dey proud of their daughters. I love genny so much na dat stupid D banj just scatter everything if notshe for get my time we for don marry sef.Genny no stubborn at all kool humble girl unlike dat tout Angela okorie.see mercy johnson happily married dats wat I want for genny.Am stil available oooi like dis gal so much
Ever young Genny
ReplyDeleteI miss commenting here my people. I see your comments everyday and read the blog everyday! Who miss me?
ReplyDeleteYup me! Hope u won't run away again!
DeleteOf cos u know I do
DeleteOf cos u know I do
DeleteWelcm back Tessy.
DeleteWelcom dear
DeleteThe selfie looks more like Toolz. I love Genny!
ReplyDeleteMy love for her ehn
ReplyDeleteThis lady get daughter ooo but she no dey show her picture I wonder y.abi she dey hide am.omo sexy, omawumi. Waje dem all dey proud of their daughters. I love genny so much na dat stupid D banj just scatter everything if notshe for get my time we for don marry sef.Genny no stubborn at all kool humble girl unlike dat tout Angela okorie.see mercy johnson happily married dats wat I want for genny.Am stil available oooi like dis gal so much
ReplyDeleteThat is one beautiful sista.
ReplyDeleteThe black version of mona lisa. I love this woman
ReplyDelete