hahaha lol laughing with water coming out 4rm ma eyes! U this razz guy wen make neck like bonga fish if nikki boys when dey new york catch u eeh them no go even allow u wash their cars as punishment them go just give u money make u go buy their dog food for their dog lol, but u get mind o, so na their queen of cash money,young money entertainment brand u go do photo-shop come dey ride her like ur horse abii, i pity u. (9ijaborn yankeebased ).
with dis his abanayan sandal? i beg Emeh no kill me. haba na wetin ? na so guys scares reach? Nicki u no try all , dis guy na local champion he go be for Naija na. lol
Hian lmao
ReplyDeleteHis sandals aren't making any sense at all
DeleteHis sandals aren't making any sense at all
DeleteI dnt see any creativity in dis. Its just bullsh*t
ReplyDeleteHot romance with this kind of sandals,lol.
ReplyDeletenosence photoshop ** miss lewisky **
ReplyDeleteits soooo obvious it's Photoshop.... not creative 2 me
ReplyDeletePhotoshop ooo
ReplyDeletechai bet y
ReplyDeleteYoruba boy ke? u wn't make she get body odur,dat guy wey luk like elerun(meat seller)*oke*
ReplyDeleteYoruba creativity, *spits*
ReplyDeleteSee the shoe? Yoruba bet why? If I talk some rats will spit fire. See your people yuck
ReplyDeleteIf nicki minaj catch am....... anyway i pity photoshopers
ReplyDeletephotoshopped
ReplyDeleteUgly
ReplyDeleteIt didn't even gel.See shoe and outfit
ReplyDeleteBLOG ANALYSER: lolsss!
ReplyDeleteBuahahahaha
ReplyDeleteThis one na photostore...he no reach shop self.
ReplyDeleteHahaha na real photokiosk
DeleteLmafo
ReplyDeleteObviously photo shopped
ReplyDeletePhotoshop cs6
ReplyDeletethis igbo man self....aba made photo.
ReplyDeletehahaha lol laughing with water coming out 4rm ma eyes! U this razz guy wen make neck like bonga fish if nikki boys when dey new york catch u eeh them no go even allow u wash their cars as punishment them go just give u money make u go buy their dog food for their dog lol, but u get mind o, so na their queen of cash money,young money entertainment brand u go do photo-shop come dey ride her like ur horse abii, i pity u. (9ijaborn yankeebased ).
ReplyDeletePhoto shop if u don't have ant new for us just keep it that way ok
ReplyDeletePhoto shop if u don't have ant new for us just keep it that way ok
ReplyDeleteLmao
ReplyDeleteStupidity
ReplyDeleteHehehhehehehee....... Good 4 Nicki ooh dis na Anaconda part2
ReplyDeletewith dis his abanayan sandal? i beg Emeh no kill me. haba na wetin ? na so guys scares reach? Nicki u no try all , dis guy na local champion he go be for Naija na. lol
ReplyDeleteHilarious comments. The guy is trying.
ReplyDeletelooking at this photo closely...thats a photoshop
ReplyDelete